Posts

Showing posts from January, 2017

Akpos Went To Heaven

Akpos died and went to heaven where he met Angel Micheal Akpos;So finally i make heaven after all the rubbish wey i do for life thank God oo Angel Micheal;Oya come enter ya room Akpos;Bros Micheal wentin dey sup for down-stairs cos the noise na DIE Angel Micheal;Na hell fire be that Akpos;I fit go peep? Angel Micheal;No wahala but we go lock gate by 5pm so if you quick come back you just stay hell fire ''Akpos goes to peep and there he sees all the celebrities that ever lived on earth clubbing and having a lot of fun.Akpos comes back by 4pm and Angel Micheal speaks.... Angel Micheal;Nice to see you back early my son you are truly a son of God Akpos;I come pack my load before una lock heaven... Angel Micheal;Why? Akpos;I wam groove for hell