Akpos Went To Heaven

Akpos died and went to heaven where he met Angel Micheal
Akpos;So finally i make heaven after all the rubbish wey i do for life thank God oo
Angel Micheal;Oya come enter ya room
Akpos;Bros Micheal wentin dey sup for down-stairs cos the noise na DIE
Angel Micheal;Na hell fire be that
Akpos;I fit go peep?
Angel Micheal;No wahala but we go lock gate by 5pm so if you quick come back you just stay hell fire
''Akpos goes to peep and there he sees all the celebrities that ever lived on earth clubbing and having a lot of fun.Akpos comes back by 4pm and Angel Micheal speaks....
Angel Micheal;Nice to see you back early my son you are truly a son of God
Akpos;I come pack my load before una lock heaven...
Angel Micheal;Why?
Akpos;I wam groove for hell

Comments

Popular posts from this blog

Nigeria Might Have The Cure Of Corona Virus

THE STORY OF THE STATUE OF LIBERTY